Seun Kuti, Afrobeat musician, has questioned the state of Nigeria’s educational system.
Tweeting in Pidgin English, Kuti on Monday lamented the ongoing strike by the Academic Staff and Universities Union (ASUU).
He urged the youth to demand answers from the government, particularly on the inequality in the educational sector.
The musician decried the situation where children of the country’s elite get to school abroad while the average Nigerian youth is idle at home as a result of the ongoing strike.
The Joint Admission and Matriculation Board (JAMB) recently said one of the reasons the cut-off marks for admission into tertiary institutions were reduced was to curb the spate of Nigerians going abroad to study.
Also touching on the subject, Kuti tweeted asking: “Wetin happen to equal right & justice, why most Naija rich pikin dey go uni 4 oyibo land & dem go come close our own uni for our motherland?”
The singer, known for his controversial polemics, asked several questions bordering on health, corruption, politics, and poverty – while charging the youth to start seeking to know the policies of the government.
See his tweets below.
Naija Youths ask again, Wetin b dis present Naija govt policy on Education?
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Wetin happen to equal right & justice, why most Naija rich pikin dey go uni 4 oyibo land & dem go come close our own uni for our motherland
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Wetin happen to equal right & justice, why some people go sick and go foreign land for treatment, wen poor pesin dey die 4 Naija of malaria
Advertisement— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Wetin happen to equal right&justice, poor pesin go go jail 4 stealing N100pepper 4 Mkt,politricians go waka free 4 stealing billions in govt
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Advertisement
Wetin hapen 2 equal right & justice,Peadophile go rape poor pesin pikin,police go settle out of court like notin happen,rich pesin fit gree?
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Wen we no sabi our govt policies on many things, how we go sabi our right ? My people ask for yur govt policies
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
Our politricians no dey tell us Wetin dem wan do wen dem enter power,& we need to know so dat we go sabi wat to hold am for wen dem come bck
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
We d people need to start to dey ask our politricians for figures, e.g., "if u say u wan build road, oga Wer u go get d money"?
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
We Naija people need 2 stop 2 dey accept injustice from govt, Na bcus of us Govt dey, no b we dey bcus of Govt
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
I hear say Govt Na our papa & we b d pikin, if Govt b our papa, Se Govt suppose to dey let us(im pikin) suffer like dis?
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
That's why I open my mouth I sing 'For Dem Eye' "we no important for dem eye", bcus if we important, uni no fit close mke Govt no fit yarn
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
If we important 'for dem eye' poverty no fit dey contri like dis mke dem never find solution, while dem dey live rich in der big hses&yatch
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
I ask again after all dis yarn, "Se our Naija Rulers dem like us or dem like demsefs?
— Seun Anikulapo Kuti (@RealSeunKuti) September 4, 2017
The nationwide industrial action commenced precisely three weeks ago.
The lecturers are protesting the non-payment of salaries, non-payment of earned academic allowance (EAA), removal of universities staff schools from funding by government, among other issues.
Copyright 2024 TheCable. All rights reserved. This material, and other digital content on this website, may not be reproduced, published, broadcast, rewritten or redistributed in whole or in part without prior express written permission from TheCable.
Follow us on twitter @Thecablestyle